Saturday 17 November 2018

APC truck wey carry broom fall YAKATA for express




As una sabi,  the time for election campaign don reach again o.  As all of una sabi say APC logo na broom.  Na so one truck wey carry broom full body fall down yakata for Lokoja Abuja expressway this afternoon. 

Make una see the picture for here.

No comments:

Post a Comment