Aunty Juli

Better News, korrect Entertainment, Ogbonge Gists, Politics, Plus Many More

Sunday, 18 November 2018

Runtown Turn Lion Pikin To Pet!

Nigerian singer Runtown don talk say upon all the pet wey dey market,  na Lion him like pass 

Na so Runtown go market come buy small lion pikin turn am to pet





The singer share the picture of him and the lion pikin for Instagram.

Oga Runtown my hand no dey o!
Posted by Aunty Julie at 11:41
Email ThisBlogThis!Share to XShare to FacebookShare to Pinterest

No comments:

Post a Comment

Newer Post Older Post Home
Subscribe to: Post Comments (Atom)

About Me

Aunty Julie
View my complete profile

Blog Archive

  • ▼  2018 (14)
    • ▼  November (14)
      • OAP Tosyn Bucknor don die!
      • PHCN Wire Don Kill Church Woman
      • 3 Men Wey Use Aisha Buhari Name Scam Oyibo of N20....
      • Too Much Water Fit Kill You!!!
      • See Wetin Ritualists Do This Fine Girl
      • N1. 2bn theif theif: Fayose trial don start
      • OAU lecturer wey say he no go pass student until h...
      • Police don lock down Uyo House of Assembly
      • PDP don pick Senator Kashamu as Ogun State Governo...
      • Runtown Turn Lion Pikin To Pet!
      • Why i still dey my husband house-Titi Atiku
      • Make Una See Davido N108m Watch
      • APC truck wey carry broom fall YAKATA for express
      • Una Welldone oh
Watermark theme. Powered by Blogger.