Aunty Juli

Better News, korrect Entertainment, Ogbonge Gists, Politics, Plus Many More

Saturday, 17 November 2018

Make Una See Davido N108m Watch

Make una see wetin Davido carry put for hand.  This pikin wey go soon turn 26 years wear one $300k Richard Mille watch come carry im hand go Instagram come dey do yanga.
If person wan buy that kain watch for Nigeria e go cost N108 million!!!





Posted by Aunty Julie at 22:00
Email ThisBlogThis!Share to XShare to FacebookShare to Pinterest

No comments:

Post a Comment

Newer Post Older Post Home
Subscribe to: Post Comments (Atom)

About Me

Aunty Julie
View my complete profile

Blog Archive

  • ▼  2018 (14)
    • ▼  November (14)
      • OAP Tosyn Bucknor don die!
      • PHCN Wire Don Kill Church Woman
      • 3 Men Wey Use Aisha Buhari Name Scam Oyibo of N20....
      • Too Much Water Fit Kill You!!!
      • See Wetin Ritualists Do This Fine Girl
      • N1. 2bn theif theif: Fayose trial don start
      • OAU lecturer wey say he no go pass student until h...
      • Police don lock down Uyo House of Assembly
      • PDP don pick Senator Kashamu as Ogun State Governo...
      • Runtown Turn Lion Pikin To Pet!
      • Why i still dey my husband house-Titi Atiku
      • Make Una See Davido N108m Watch
      • APC truck wey carry broom fall YAKATA for express
      • Una Welldone oh
Watermark theme. Powered by Blogger.